"Baby" Testi
"Baby" ha i testi in swahili lingua.
Il significato di "Baby" deriva da swahili lingua e attualmente non è convertito nella traduzione inglese.
Watch the official video of Joeboy's single "Baby". Stream & Download Here:
Stream & Download Joeboy Beginning Here:
More from Joeboy
BABY (Live at emPawa Room)
BABY (Visualizer):
FAAJI ft. Mr Eazi:
FIRE with GuiltyBeatz & King Promise:
FAKOSI:
Watch emPawa 100 Videos Here:
Watch emPawa Africa Exclusives Here
Connect with Joeboy:
Instagram:
Twitter:
Facebook:
Soundcloud:
YouTube:
Lyrics:
What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it’s not enough for you
Shey u fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Wetin be that
Nothing I can’t do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can’t do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Verse 2
What you wanna do girl
Where you wan go
‘Cos anywhere you go, girl
I go follow go
Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that’s the reason they be hating on you [Who are those]
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest
Baby shey u dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Joe, Joe Joeboy ‘pon dat!
Credits: Joseph Akinfenwa-Donus & Odera Ezeani
#Joeboy #Baby # #Faaji